Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 481

From Africa 2 U

Nneka

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Chorus
Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

Chorus

Bridge
We are living in a world, self centred,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can't we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução
Composição: Arenor Anuku / Emmanuel Ngollé-Pokossi / Nneka Egbuna. Essa informação está errada? Nos avise.


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Nneka e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver mais no Blog


Opções de seleção